We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Blue lights

by Tonife

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      $7 USD  or more

     

1.
Jeje 03:50
Dubi do bi dodo para para terere Parara ra rara ra rere rara (Vibes) Many years ago I use to be a bad boy Life turn around and now I’m used to being a good boy E no mean say sometimes I no fit be a rude boy Kole talara omo oba koma ku dansaki I try to dey keep I no wan to dey show am Jeje je lomo eko n lo Jeje je lomo eko n lo Jeje je mi ni mo n se Jeje je lomo eko n lo I no Dey find trouble Jeje je mi ni mo n se I no like to dey pass my boundary Jeje je lomo eko n lo Abeg no look for my trouble Jeje je ni mo n se Because Na royal rumble Jeje je lomo eko n lo Broda kabiru Kilagbe kilaju Aunty Ibidun ewa so fun egbon yin Wetin he no fit finish make e no start Hmmn I Dey talk my own ohh Wetin he no fit finish make he no start Abi cool guy ohh No mean say craze no Dey for head On gba lori mi oh But Jeje je lomo eko n lo Jeje je mi ni mo n se Jeje je lomo eko n lo I be gentle guy to the call Jeje je mi ni mo n se I no Dey like to find trouble Jeje je lomo eko n lo Abeg no look for my trouble Jeje je ni mo n se Jeje je lomo eko n lo Broda kabiru Kilagbe kilaju Aunty Ibidun ewa so fun egbon yin Wetin he no fit finish make e no start Written by Oluwatosin Jesunifemi Aderiye (Tonife)
2.
... I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Chorus: Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Verse : Bad energy stay far away (far away) Rain rain go faraway (far away) Tori guys and ladies want to play (want to play) You can come another day (another day) No be say we dey para Guys wanna kush ladies wanna gather And no be say we badder We just wanna jolly Chorus: Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Verse: Yes you Mah nigga I love you You wey Dey stream all my songs I no know how to show you say I love you Oh Yes you Mah nigga I’m with you All my fans all over This song is just for you You be my realest gee Nah you dey give me energy You be my fantasy Nah you dey give me melody You be my sweet vocal Nah you dey give me harmony You be my ecstasy Na you dey make me dey happy Chorus Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Bad energy stay far away (far away) Rain rain go faraway (far away) Tori guys and ladies want to play (want to play) You can come another day (another day) I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you
3.
Ahn ahn ahn ahn ahn Ahn ahn ahn ahn ahn I try to give it all Its all I have left My heart is so hurt I couldn’t give much I couldn’t get along It’s time to take a walk So wish me good luck I know it’s be long To getting this unlock I need to get a ride To learn about a lot I feel like I’m lost I need to be found then I will be back Ohh ohh I’m grateful Halle Halle Fun bi mobade If we no reach there today We try am tomorrow If we no reach there tomorrow We try am another day Charlie duma Charlie If we no reach there today We try am tomorrow If we no reach there tomorrow We try am another day. Ahn ahn ahn ahn ahn Ahn ahn ahn ahn ahn Paadi mi you dey try I know you wanna fly it’s ok to rest And you can try another day It’s not something wrong I know you are strong Don’t loose all your strength You can fight another day I know you want the world To know what you ve got You re shooting your shots But you can shoot it another way Ohh ohh be grateful Halle Halle Fun bi to bade If we no reach there today We try am tomorrow If we no reach there tomorrow We try am another day Charlie duma Charlie If we no reach there today We try am tomorrow If we no reach there tomorrow We try am another day Ahn ahn ahn ahn ahn Ahn ahn ahn ahn ahn
4.
Together and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together (e lele) forever nobody fit to put asunder (e lele) Together (e lele) and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together and forever Hold me close baby fami mora Stand by close kowo wa wonu ara Don’t let me go ife yi wonu ara Dem fit dey try dem no fit put asunder You be like gold You are priceless to me my love Ife wa ajo fe, oro wa ajomo You fine pass Ajoke, you fine pass adama What they say I don’t care I’m so so Adamant It’s me and you baby I don’t want another We’ll fly go far away , we’ll spend time together. We’ll spend time together Together and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together (e lele) forever nobody fit to put asunder (e lele) Together (e lele) and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together and forever Duro noo baby woju mi Kilofe ife mi so fun mi It’s you I want you complete me Make we go far away To a place where no one would interfere To our love Ah ah ah ah Ah ah ah ah Together is the deal Forever is the deal Together make we seal the deal Darling open your eyes I’ve got surprises for you This is a light of love shining bring in me No be say I too fine but you left Timini I’m so endowed with love ife re tumininu For this you did to me Emi gan ma dun e ninu Mafoya ko si soro mowa fun e ni bi Na me wan marry you Ko ma kin sho olori Ebi They’ve got nothing to say Together and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together (e lele) forever nobody fit to put asunder (e lele) Together (e lele) and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together and forever Together and forever nobody fit to put asunder Together and forever nobody fit to put asunder Together and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together (e lele) forever nobody fit to put asunder (e lele) Together (e lele) and forever nobody fit to put asunder (e lele ) Together and forever Nobody fit to put asunder E lele
5.
Aye aye (yes yes ) Tonife No wahala ( no wahala) Where dem Dey, move a bit Give us little space Call everybody wey fit shake their body Come to the middle and move to the rhythm We dey for the leading, you are welcome to my regime ahn ah Aye kan lowa ah ah Majaye ori mi ah ah Owo ni Mofe mi o fe wahala Elo ni moni Tima fa wahala Dem no Dey see me now When I Dey strive I Dey hustle now When I make am no ask me how E Fimile kin jaye mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Moti jo moti jo jo jo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Dem no Dey see me now When I Dey strive I Dey hustle now When I make am no ask me how E Fimile kin jaye mi Omo to ba sise Dede Oye ki o lasiko igbadun You no believe go ask mohbad Emi fun rara mi olowo ni mo to Eyan baddo sneh aburo Mr vado Eba mi ki egbon mi boda Davido Eyan bi rambo Eyan eminado Fresh like ronaldo there is nothing you can do Money money money money On my mind oh Blessings blessings blessings blessings On my grind oh Majaye ori mi ah ah Owo ni Mofe mi o fe wahala Elo ni moni Tima fa wahala Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Moti jo moti jo jo jo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi If I get any sorrow I go dance am away I no want to borrow make blessings come my way I fit dance I fit dance Tori mi o je anybody lowo Malowa malowa to ba lowa Oma da malomo Malomo malomo to ba lolo Oma da malowa ah ah Dem no Dey see me now When I Dey strive I Dey hustle now When I make am no ask me how E Fimile kin jaye mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Motijo motijo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Moti jo moti jo jo jo Moti jojo jo motijo ese ti n ro mi Kesh kordi odinma I no worry odinma My life is odinma everything around odinma Aye kan lowa ah ah Majaye ori mi ah ah Owo ni Mofe mi o fe wahala Elo ni moni Tima fa wahala Aye kan lowa ah ah Majaye ori mi ah ah Owo ni Mofe mi o fe wahala Elo ni moni Tima fa wahala
6.
Good vibes 03:44
Intro: ... I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Chorus: Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Verse : Bad energy stay far away (far away) Rain rain go faraway (far away) Tori guys and ladies want to play (want to play) You can come another day (another day) No be say we dey para Guys wanna kush ladies wanna gather And no be say we badder We just wanna jolly Chorus: Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Verse: Yes you Mah nigga I love you You wey Dey stream all my songs I no know how to show you say I love you Oh Yes you Mah nigga I’m with you All my fans all over This song is just for you You be my realest gee Nah you dey give me energy You be my fantasy Nah you dey give me melody You be my sweet vocal Nah you dey give me harmony You be my ecstasy Na you dey make me dey happy Chorus Good vibes good vibes With the people wey dem Dey support me Good times good times Spend with the people Wey dem Dey ginger me This life this life Just be doing good Cuz the good na key Good life good life with the people wey dem Dey pray for me I see you and I’m grateful Thank you I Dey feel you Thank God that I met you To all the people wey Dey pray for me Bad energy stay far away (far away) Rain rain go faraway (far away) Tori guys and ladies want to play (want to play) You can come another day (another day) I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you Yeah I see you mah nigga I see you

about

The blue lights ray represents power, protection, faith, courage, and strength.
Blue represents both the sky and the sea, and is associated with open spaces, freedom, intuition, imagination, expansiveness, inspiration, and sensitivity. Blue also represents meanings of depth, trust, loyalty, sincerity, wisdom, confidence, stability, faith, heaven, and intelligence.
Blue calls to mind feelings of calmness or serenity. It is often described as peaceful, tranquil, secure, and orderly. Blue is often seen as a sign of stability and reliability.

Transporting out what’s inside of him, Tonife wants you to feel him as you listen to this . This may be a sign that Tonife has entered a new phase of his life . There is coolness in Tonife’s voice but don’t mistake it for naivety.

credits

released January 9, 2021

license

all rights reserved

tags

about

Tonife Lagos, Nigeria

contact / help

Contact Tonife

Streaming and
Download help

Report this album or account

If you like Tonife, you may also like: